Sunday, 22 December 2024

Lyric - Pabrymo ft. Davido – Bum Bum Lyrics

 


Bum Bum Lyrics by Pabrymo ft. Davido

Banger
Baddest
Shekpe
Island girls dem dangerous
Japa leave her man
She wan be with us
Steeze dey choke
And I can never loose guard
Me and all my guys too woke
So tell me how you feeling this night
Issa party outside
Got the lala pon deck
And the shayo don start
All the shawties on check
Picky picky one sir

But look well make you no carry monster 
Oya je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Je ki idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
You must to shake bum bum bum bum bum
Omo shake bum bum bum bumbum
Idi yen gbon gbon gbon gbon gbon gbon gbon
Shake bum bum bum bumbum bum

Owo wa
Je ka flenjoor
Say them better than me abo go
Baby make I buy am who your vendor?
(who your vendor)
Baby make I tell you bo se nlo
Body hotter than fire
Make me scream jesus
Girl you’re bad I can’t lie (can’t lie)
We can take a trip to ibiza
No need visa
Ka ma lo dubai (bayi)
Early in the morn
Early momo
Shawty wey don muzz
Wanna call concord
Everything follow come
Fresh to the sock
Awon lo lenu
No dey hear what dem talk
Jam my gbedu
From lagos to obodo
And when them see me






https://tooxclusive.com/songs/lyrics/pabrymo-ft-davido-bum-bum-lyrics/

No comments:

Post a Comment